Came from the same town with these guys,plenty people dey hungry for their village,charity begins at home. Bros dem hope una rep wey go read this comment tell una wetin i yarn. Na true talk be this. I always read comments here but barely comment. Una don sack Eneh say so from Nokia 9210 or something from,have not seen his comment in a while. One.!! |