Show Posts
Pages:
1  Forum / Politics / Re: Pushing Nigeria To The Brink: Northern Political Leaders Ask Jonathan To Resign on: 6-10-2010 02:00 AM
Nija na yeye leaders them get
I no fit waste my spit for them i get other things to do abeg!
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shock!!U.S Sues Nigeria Up To $16m For Unpaid Taxes on: 17-01-2010 11:58 PM
Until That Nation is Divid only then we can have peace.Useless Leaders.Just tell me the meaning of Investing Millions outside while you get your own nation to Develop. Nigeria Leaders too useless them no dey Shame atall.Just dey carry our money we dem suppose use develop our country go dey develop another man country .Na where them think say them dey go self.Abi them forget say no place like home?
Idiots na who get time dey put mouth for their matter sef.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Not only Calabar; Lagos is also beautiful; Which is more Attractive? on: 26-12-2009 09:24 AM
NONE IS BEATIFUL ABEG MAKE UNA SHINE UNA EYES
Pages: