Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / yes on: 30-12-2009 12:58 PM
dat  na   true
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Farouk Abdul-mutallab pictures on: 30-12-2009 12:34 PM
i nor    blame dat boy , na  the  money  wey  him  papa  theif  wen e  be  minister na  giv  the  guy oppotunnity to  think   like  dat .  him felow  hausa   mate  wey  dey  folow  cow  go  think  like  dat ? if  the  boy  don  test  hardship  e  go   know  wetin  be  life ..the death, y  e nor  kill  him  family ?   folish  boy   make  dem bring am  con  kirikiri perison

[attachment deleted by admin]
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MUGABE'S LATEST BUS ! on: 1-12-2009 09:56 PM
nigeria y  una  dey drink medicine  4 another man  pain . the  one way  Abache  wit  him family do  una  4 get  so soon
Pages: