Show Posts
Pages:
1  Forum / Sports / Re: Can Nigeria win African cup Nations 2010? on: 14-01-2010 02:28 PM
na proud dey kill super eagles..they believe say they don make name and everythin they wnt that is y u see them playing bigmanship ball..l no blame dem rada l blame our so call coach for nt hving any gud plain for naija..Abeg my fellow naija make una console una sef say we no get team again.
2  Forum / Politics / Re: Stupid Americans mocks Nigeria on: 14-01-2010 10:43 AM
na waoooooooooooo..l der short of words for dis american issues with 9ja,l believe only God know y dis things dey happen
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: My target was Chris Oyakhilome on: 12-01-2010 08:10 AM
l blame dat brother 4 the kind bombing step him take instead of fodging ahead with his profession and he allow satan to use him..nawa oooooooooooooooooooooooooooo
Pages: