Show Posts
Pages:
1  Forum / Politics / Re: Obasanjo to Bishops: ‘You’re the ones that need deliverance’ on: 10-05-2010 06:14 AM
Nawa o...many tins dey hapen 4 naija....BUT GOD PLS CHANGE DIS COUNTRY 4 GOOD RESCURE THIS NATION 4RM D HAND OF EVIL MEN
2  Forum / The Buzz Central / Re: I am dating Genevieve Nnaji - D'Banj on: 18-04-2010 02:46 AM
olofofo make nna free ma broda o.........gboromiro oti to ge o
3  Forum / The Buzz Central / Re: Star Singer, Terry G Arrested, Released on: 18-04-2010 02:31 AM
e be like say dem b no advise d fool abt wetin we student fit do?Go ask KONGA wetin student don do am
4  Forum / The Buzz Central / Re: Star Singer, Terry G Arrested, Released on: 18-04-2010 02:28 AM
God don save am make we just free the fool
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: YORUBAS,IBONI EWA!!! on: 19-03-2010 04:55 AM
mo dupe pupo lowo olorun fun ore ofe re tio fun wa lati pade arawa ni oju iwe yi,bi eniyan ba gun esin ni inu mi koda iru eni be kole sose lailai..motun dupe lowo oludasile egbe yi olorun oba eledunmare yio ma ran yin lowo o.YORUBA KONI BAJE O
6  Forum / Travel / Re: Your First Day On A Plane on: 21-02-2010 06:47 AM
it wasnt funy at all but thank Gd i compose my self
7  Forum / Travel / Re: Your First Day On A Plane on: 21-02-2010 05:52 AM
o boy my first day..........i thank God i compose my self but ithink i would av f**k up if not for my uncle whom we are 2geda.......if u get liver you go f**k up
Pages: