Show Posts
Pages:
1  Forum / Politics / Re: James Ibori Arrested In Dubai on: 19-05-2010 07:20 PM
na wa o for dis naija effc instead dem go look for dos wey dey thief our money for naija na guy man wey thief oyinbo dem dey look for  all our leader all of them na thief mk dem live small guy  mk e wack dem no go gree an dem no people wey dey thief our money oyinbo  wey fall mugu na  still greed make all fall na those our sofa wey all our ground parent sofa for their hand na him dem dey pay for slave . so mk effc abi waitin dem call dem self live those guy mk dem face the one wey thief our money 
Pages: