Show Posts
|
Pages:
|
6
|
Forum / Sports / Re: Nigeria Vs Mozambique 20/01/2010 |
on: 19-01-2010 02:24 PM
| which kind chicken them be?abeg na super ogoron ( frog ) naim them be.these yeye playerfs just like to cause naija people heart ache instead of joy for this 2010.na only God go save us from thier hand.as for amodu shaibu,that man no get anything to offer us again so make he leave us alone.make he go enjoy the jeep wey those yeye nff people give him for 'incompetence'.God!which kind wahala be this one?if them no ready to make us happy for the nations cup which gauranty we get say them go make us happy for the world cup? | | |
8
|
Forum / Politics / Re: TRUAI YARADUA PLOTS COUP AND INSISTS ON NOT HANDING OVER TO V.P JONATHAN |
on: 28-12-2009 01:48 PM
| is turai yar'adua the president nigerian purporrtedly electedto office?i wonder y she will ever be in a position to dictate whether v.p jonathan should take over from her husband or not.if this report her planning a coup is true,then she must be arrested immediately before her greed for power set us all back another century.as for bankole,God will judge every man according to thier works. | | | |