Show Posts
Pages:
1  Forum / Politics / Re: who was the worst president of Nigeria. on: 30-12-2009 11:31 AM
D is an obj matter or wat d or do u thimk
2  Forum / Politics / Re: WHICH OF THE TRIBES IN NIGERIA LOVE MONEY MOST? on: 30-12-2009 11:21 AM
Well, i think d igbo would get money anyhow, i'm not saying they love it o...and FYI, d no 2 peson on fbi list as at february dis year happens 2 b an igbo guy, still rememba...
3  Forum / Politics / Re: Is Nigeria's President, Yaradua; Dead or Alive? on: 30-12-2009 11:11 AM
Well i dont know if d gambari is still breathing, but sha i personally don talk am say d guy no strong since he don dey campaigne
4  Forum / The Buzz Central / Re: NAIJAPALS VS FACEBOOK WHICH IS HOTTER???? on: 29-12-2009 09:25 AM
Abeg no start another beef btw facebook & naijapal o becos wen d tin reach ground now..... Abeg free facebook, na father o
5  Forum / The Buzz Central / Re: Don Jazzy Replies Kelly Hansome Again on: 29-12-2009 09:18 AM
U no hear d name "don jazzy" d guy na don anytym. Don jazzy abeg leave d small pikin alone, he too small 4 u, u b him father mate?
6  Forum / The Buzz Central / Re: Olu Maintain, of Yahoozee fame, loses home on: 29-12-2009 09:11 AM
Olu nothing dey happen, he don tey wey u don enter cyber  cafĂ© na him cause am
7  Forum / The Buzz Central / Re: Is Timaya realy in Police Custody on: 29-12-2009 09:05 AM
I dont thinl timaya is capable of doing that kind of thing, even though i dont like him dat much. Abeg free dem mama  major general 4 dem mama soldiers o
Pages: