Show Posts
|
Pages:
|
2
|
Forum / Sports / Re: Chelsea Vs Arsenal |
on: 2-01-2010 11:32 AM
| u dnt need to disturb una self, na Chelsea get dis season for premiership and champions league, Chelsea head still dey dere... | | |
6
|
Forum / Sports / Re: Ancelotti: We won’t miss Mikel |
on: 2-01-2010 11:06 AM
| well, mikel is a grt player, bt now as hard as essien.. we wont miss mikel than essien, before dey all went for nations cup, we hv been missin essien, but all d same, our next matches won't be tough for us... like burnley, hull city and sunderland.. we can still cope without our african players....all d best! | | |
8
|
Forum / Sports / Re: prrrrrrrrrrrrr free kick time?who can u guarantee to score the freekick. |
on: 2-01-2010 10:48 AM
| guys, make una leave story, who be c ronaldo where drogba, ronaldinho, pirlo, juninho, aguero dey, why una dey wayo una self.. c ronaldo's time don past, since man u don sell am, man u never get dem self, he is only trying to wake up for spanish league, he no fit... 5 times, messi go collect d award... i havent know what will happen in next minutes, bt as in present status, messi is really fit and strong enough.. | | | |