Hahaha...why the ladies in the house no go say na d'banj, wey dem dey anticipate 2baba to com their way; as d guy no show face dem dey vex

D'banj wey go pull him troussier 4 stage de show boxer na dat one una wnt abi? women!!! why una no pull una skirt 4 us to see? 2bbbbbaaabbbbbbbbaaaaaaa you're d bomb, You're there b4 anybody; even any person com e dey bhind u........Mke una talk wetin una get to talk ppl re lik dat