Show Posts
Pages:
1  Forum / Sports / Re: Will Amodu Shuabu remain Coach? on: 18-02-2010 09:13 PM
 >:(nigeria una no de see road?a coach wihtout no luck in his agenda na failure.when amodu dey play ball una see luck 4 his time?no second talk at all.make dem promote samson siasia quik quik.if he go world cup come back with sand.oboy he go received transit konk
2  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: Did 9ice stole songs for his album? on: 18-02-2010 08:53 PM
na now u wan shout,wen garry don pass water.no body fit used my lada climb.if na true u de talk grab am come dawn.who do anyhow go see any how.becos i read am 4 book say .....no peace 4 d wicked....u no how d matter de b now.abi u nor b proper naija.abi u b ghana?if na lie u lie against am u go collect.get in mind
Pages: