Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: My German Embassy lover impregnated me and fled on: 27-09-2010 07:18 AM
now who u wan blame mumu?? when u left ur boyfriend cos
of oyinbo. german penis wt naija penis which one sweet u pass now?Huh?
the time when e dey pack money give you we non dey there ooooh ,,,,
i believe this man don already pay off, means he has settled everything.
now u don chop clean mouth they look 4 more. i non agree 4 all dis ur bla
bla..na where den dey do abortion for 150 thousand naira 4 naija abi na
bicos na oyinbo?Huh?
2  Forum / Politics / Re: Ibrahim Badomasi Babangida Interview On CNN on: 24-09-2010 03:23 PM
all dose our money wen u thief na e u wan com scarter 4 my pple abi??? dats is very good of you maradona.
i trust my naija ppl dem go help u scarter all..
yeye stupid man...
plenty ppl don open mouth dey wait 4 u .
Pages: