The person wey post this thing no get sense...if u know wetin gud for u better remove this thing....y would we nigerians be killing ourselves....is it only Nigerians that do this na, but u as a Nigerian will like to talk.....my friend i guess u have not left Nigeria before that is y u are talking RUBBISH here......better remove this post ohhhhh...na people like u dey spoil 9ja name.... |