talk of beauty men INI EDO too fine but talk of creativity,talent-oriented,and sexy physique after 1 men no doubt na GENNY................If i go vote na 50:50 i no wan dey one sided.......cheers.....
abeg no dey give us all this yeye rumour wey go dey disturb the atmosphere............Nicho dey aite nothin do am and Timaya dey in side nothin happen........so......i dey wait for anoda rumour my rumour carrier.................peace to ma peeps...............
na wah oooooo all dis people wey dey call demselves pastor,fake pastor na in plenty pass....na only GOD go scale us through all of dem..........My people be careful and watchful.........lol