My brothers and sisters, Dangote get right to do watin im like, bcoz im dey work but how e dey carry get the money na in bizness, I am sure say maybe him dey work for im money, but bad as e go get make our people lean from the mistake wey dey spoil africa, e good make im enjoy im money, but the stage wey 9jer dey never reach wey somebody like that go buy jet of that kind money, make dem help govvernment bring development come 9jer, most countries wey dey develop nor be only the government of those countries but pravite individuals too, make we ask ourself how many canadians get that pravite jet abi we think say na dangote work for im money pass or na im get money pass, all dis oyibo men know watin dem dey do, dem know say many africa country leaders na thift so dangote na wey for dem na to open dis kind market opportunity for deir country from africa stupid rich thifts and leader thifts. Many leader na go beging more stealing to get their own jet soon. Make dem de build better airport and make better weather focast for 9jer if not all go die like the polish president very soon and make dem dey careful oyibo man nor like black man for life, if dis na another wey to dey take black man life wey get money like dem. Dangote 45k USD can bring a lot of development into the country not all this yeye inport that has reduce the value of nigeria that u are exporting. All the raw materias are here develop ur country, why not creat business that will make you an exporter produce goods from niger to other countries, african are look down all over the world bcoz they dnt contribute to any creativities in the world even though we have all that is need for the world developement, but we cant make use of them ourself, that is bad not that nigerian are not smart enough to be creative but people like u kill that dreams for the country bcoz of ur stupid inport, only people who dnt know the damage of only inporting and not exporting.u can do better, if not this ur new jet might kill u [/quote] |