frm all indication na some body wa pass 4 work do da thing may be the person dey eye the lady b/4 she no give dat man green light nai make dat man pore sansan 4 are garri
abeg make una free her she dey live her life,i only pity the man wa go marry her na him i pity but 4 she make she keep it up good work, abi watin you think