Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos Parents May Go To Jail For Flogging Their Children on: 8-07-2010 09:31 PM
Na yeye dem be dem no see wetin dem go disucss for house again so make he no b like say dem no dey work.atleast each meeting dem go read d mins of last meeting so pple so say dem dey work.mumu dem very soon d next tin na make dem legalise gun afterall wetin remain abortion n no beating wit gun d economy go complet.mutulas
Pages: