Show Posts
Pages:
1  Forum / Sports / Re: Saking Amodu was a mistake....Osaze on: 25-06-2010 03:20 PM
i beg make osaze go rest...y everytime wea we lose na coach fault..i beg tell weda na coach say make yakubu no score  wen d hole post dey empty or obasi make e no pass to kanu wen b say kanu dey beta chance 2 score..4 me make only uche,eayeama and shitu comes bak and dey rest make dem go dey wam there club bench....big player my nyash
2  Forum / Relationships & Romance / Re: He said because I am not a virgin,he is not interested in me anymore. on: 8-06-2010 03:09 PM
u ma u no knw  wetin u want..him call u all dat names n u dey even wnt mke i giv u advice 2 get am bak..i beg if u knw say u hand clean den u dsev mor beta.-if him want V make him go IRAN or AFGAHNISTAN go find den there
3  Forum / Relationships & Romance / Re: he wants to be a pastor and sees me as a distraction becos of my big boobs on: 8-06-2010 02:55 PM
mke u no mind am,,,,e say e dey fear 2 catch fowl pikin but if we turn eyes e go dive d mama...no b only callin god cal am, na even sms god send to am
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Girls smoke more than boys in Nigeria –WHO on: 31-05-2010 11:33 AM
no mind dem,dem tink say na evrytin wey guys do dem wnt do........
Pages: