Show Posts
Pages:
1  Forum / Sports / Re: U-20 Women’s World Cup: Nigeria claim a place in the semi-finals on: 27-07-2010 09:05 PM
What a man can do a woman can do better,we luv u falconet ,for making us proud ,we are solidly behind u ,ride on ,and bring the cup
2  Forum / Sports / Re: Yakubu automatically wins worst miss of the World Cup (Video) on: 27-07-2010 09:02 PM
Yakubu,the worst strker have ever seen,he should go back to edo sate and do farming
3  Forum / Sports / Re: West African Footballer of The Year on: 27-07-2010 08:59 PM
Hello naija people,why are they nominate Yakubu ,wetin dis Guy don do for dis country sef,the worst striker of S.A world cup,i beg  ,they should delete that name from the list.anyway.if i should vote i give it to mikel obi
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another Nigerian Couple With White Baby on: 27-07-2010 08:35 PM
E get as e be ,yoruba proverb  says na woman know de father of de pikin,pls i want all naija make dem help us press de woman belle to talk de truth,cos ,i never see such thing in my life baba na black de woman sef na black,and the pikin no be albino,and they don't   have albino for thier family,how come white pickin come de family.
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another Nigerian Couple With White Baby on: 27-07-2010 08:25 PM
 E get as e be o,yoruba proverb says na woman no de father of de pikin,so, i beg all nigerian ,to press dis woman belle, to say the truth abt dis matter.bcos i never see such thing in my life ,baba na black ,woman na black ,and de pikin no be albino,how come,white baby boy? pls naija press de woman wel ooooo.
Pages: