abeg this world don turn upside down i even know of a girl in jss3 who got pregnant and they have taken her to her husband house dis world has turn to another thing i can't blame her is becos of ignorance to d extend dat a three year old girl know wetin dey call sex because d girl will say her mummy and daddy is to kiss parents to try to stop doing things in front of small children.
