Quote from: moniconyez on 27-09-2010 01:44 AM
9JA law is always turning again 9ja citizens WHY? Why wouldnt our agencies,authorities assist and help their fellow citizens? I mean do the right judgement. White or no white justice should have been done on this matter. Although Rose u made a very big mistake by allowing the mother*****er into u just like that. But continue ur prayers that Almighty one will do the justice for u, cus what has happened has happened be strong sister. Again My 9ja ladies make una no dey fall easily 4 onyibo e no good na. Cus an average 9ja man go toast una,but una no go gree. even if una gree una no go let am enter so soon. Wen i dey 9ja i dated a girl 4 almost 2yrs but she no let me enter. I no even see wetin dey under there, Untill i travel out of 9ja spendin almost 6yrs b4 coming to 9ja 4 the first time in 2006, As that same lady don hear say i don land , she take off all the way frm ABJ to my villa spendin 4days. And dat ting wey she no wan bring long ago, she want take am kill me, she jst put de ting 4 my table. My Sistas wetin i mean bi say make una no dey follow moni. make una dey look 4 real love. Make dis kinda ting no dey happen again, Cus over here u no fit try am with their citizen and go scut free. We dey suffer for another man land, we still dey suffer for our motherland. GOD have mercy.
What has law got to do with the personal relationship? She got pregnant for the man and it was partly her choice. There is no legislation that stipulates he has to marry her. If they had been married and he left that would be the time he had a legal obligation.
one thing i know is that she was simply foolish. Have no sympathy for her. She was just simply been a tramp and got pregnant as a result. What would justice be for her? A forced marriage. German citizenship or N10million.
She was simply being a wh*re


