Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 15
1  Forum / The Buzz Central / Re: Tiwa Savage Has Not Cooked Home Made Food For Me In Our 3 Years Of Marriage - Teebillz on: 28-04-2016 06:07 PM
U neva hallaa teebillz,I think say na UK.phonetics u wan chop....nonsense.
una go leave all d beter girls for Naija dey run follow all those useless UK mannerless women wen neva bafff but dey blow gramma like Obahangbon.......U must marry ooo.
2  Forum / The Buzz Central / Re: Tiwa Savage Has Not Cooked Home Made Food For Me In Our 3 Years Of Marriage - Teebillz on: 28-04-2016 06:06 PM
U neva hallaa teebillz,I think say na UK.phonetics u wan chop....nonsense.
una go leave all d beter girls for Naija dey run follow all those useless UK mannerless women wen neva bafff but dey blow gramma like Obahangbon.......U must marry ooo.
3  Forum / The Buzz Central / Re: This Is What Happened When Linda Ikeji & Wizkid Met With The Lagos State CP on: 18-04-2016 09:02 PM
Abeg make we hear word.....Linda Ikea abi na Linda ajegule be ur name go baff.
N wizzo Pikin nothing do u.
4  Forum / The Buzz Central / Re: I Packed Out Of My Matrimonial Home Becos My Hubby Is A Chronic Womanizer - Toyin Aimakhu on: 6-04-2016 01:38 PM
Abet....toyin go baff ,u wan marry whitty abi ur hand clean? U think say na to marry whitty be d problem check it self bicos Oyibo no dey packaged phyuk up o ooo.dem go just kpufff u!
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lady Exposes a Randy Man Who Sends Nu*e Pictures to Her on Whatsapp (PHOTOS) on: 6-04-2016 01:28 PM
Good for dem no be only d women go dey take head carry am every time. .....make we still see d idiot man Gbolaaaa! Mumu na ur Olorgbo big pass Horse own.Ekpa!
6  Forum / The Buzz Central / Re: CheckOut Ooni Of Ife & First Wife, Olori Adebisi Adebukunola Ogunwusi At Their Wedding on: 18-03-2016 08:50 AM
King Na king he can marry as much as e fit take care of. .....her time don pass make she go hide those pictures.
7  Forum / The Buzz Central / Re: CheckOut! Ooni Of Ife & New Olori's 1st Outing As They Step Out In Style To An Event (PIX) on: 18-03-2016 08:46 AM
Make una leave dis Olori alone una wan take her smile go take loan for bank. Hisses!
8  Forum / The Buzz Central / Re: Resemblance Between Musa Danjuma's Mistress and His Current Wife, Mya Hassan Is Uncanny on: 22-02-2016 01:27 PM
Wetin una expect before wen she go marry Aboki,she must chop suya. .....soldiers go,soldiers come barracks no dey empty.
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Reverend Father Beats 70-Year-Old Man Blue Black For Allegedly Charming Him on: 21-02-2016 12:25 AM
Shoooo Father don provoke ooo!
10  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Nollywood Actress, Oge Okoye Displays Massive Cleavage on: 21-02-2016 12:19 AM
So as Oge display massive cleavage now Snow go fall for Naija?.....hisssss.Isiokor!
11  Forum / Relationships & Romance / Re: Ouch! Aggressive Woman Breaks Bottle On A Man's Head For Touching Her In Lagos on: 20-02-2016 11:55 PM
God save u next time na ur score dem go open,olojukokoro.......u wan touch everything wen u see.....ohonyin!
12  Forum / Relationships & Romance / Re: Ouch! Aggressive Woman Breaks Bottle On A Man's Head For Touching Her In Lagos on: 20-02-2016 11:54 PM
God save u next time na ur score dem go open,olojukokoro.......u wan touch everything wen u see.....ohonyin!
13  Forum / The Buzz Central / Re: Actress Patience Ozokwor In Secret Marriage With Michael Diden a.k.a Ejele on: 20-06-2014 11:34 PM
Abeg no be news again e don tay wen dem dey....ajele get wife Mary na e be d wife name. Well na ejele way be dat...na dem sabi.



14  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: Madness! MKO Abiola's Daughter, Waliya Wears Just Bra and Trousers To An Event on: 4-06-2014 09:39 PM
E be like say she run commot from uselu....where dem for want to cure her....madness in practice.
15  Forum / The Buzz Central / Re: Annie Idibia Flaunts Hot Figure In New Photos on: 4-06-2014 09:27 PM
Annie.......maintain oooo.na u get tubaba now officially oo.
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Brazil 2014: Over 1 Million Brazilian Prostitutes Prepare For World Cup Fans on: 4-06-2014 09:24 PM
Wait o.....e don reach time wen dem go include prostitutions for worldcup events oooo......before dem announced world cup okpogbo dem go still dey announce their own.......Bab influence.
17  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: Dr. Sid's Fiancee Ban Her Bachelorette Party Absentees From Their Wedding on: 4-06-2014 09:18 PM
Go sleep.....shinnanni.......abaka......ur wedding na fried rice?
18  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: Singer Emma Nyra Flaunts Sexy Swimsuit Photos on: 4-06-2014 09:14 PM
Emma nyra ......abegi sit down for one place no dey raskka.
19  Forum / The Buzz Central / Re: R Kelly's 14 Year Old Daughter Is Now A Boy, Photos on: 4-06-2014 09:12 PM
Small u be learner......... Wait.....pile dey wait for .......anusy.
20  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: What Is Wrong With this Photo [Suffocation Edition] on: 4-06-2014 09:09 PM
Na so dem tell u say dem dey package am......o.....wanna be babe......dilapidated glands.
Pages:
[1] 2 3 4 ... 15