To ansa ur question eastern europeans r d most racist ppl i have ever met in my life and i mean all over europe. If u even marry one at least make sure say she be sometin wey be say ppl like me no go fit talk.
Na cleaners most of dem be and no disrespect to igbos na una dey marry anytin for europe...
See ppl like like Seal, Henry(Arsenal) dey marry beta women and i expect someone like Jim wey don date beta women for Africa go one step beta.
But he went 10 steps low. Open ur eyes and see d beta women wey big boys(stars) dey date to make d headlines..
Obviously u wouldn't see my point cos ur in d same class as him. U tink say dat girl beta pass all d naija, african or western european girls...?
Most lowlife europeans especially d ugly ones for London na african guys dem hang around wit, u will never see a typical white english guy wit an eastern european..Never...
I beg tell me which job she dey do or wetin she dey involved in since me i no no.. But if na big star we go don hear am..
E be like say Jim sef dey look for paper for yankee..Wat a lowlife..
Over to u bruv pls reply...
Dat na my ansa...
[/quote ] Wow... you're a typical shallow, materialistic and dumb Nigerian, you're the reason for the stereotypes. How the heck is this woman you know nothing of, 10 times lower than your nollywood wh*re heroes?? A person"s job has got absolutely nothing to do with who they are, as long as its an honest living you tribalistic shit face, And since when did the dating bar had to be in line with a "typical white english guy"? (your master). who gives a shit what their dating preference is?? A child is brought to the world by two people who love each other and the most important thing to you is him dating to make headlines, where is seal's marriage today?? rubbish. And speaking of racism, yes its everywhere, just like Nigerians are seen as fraud stars all over, i bet you'll be mad if someone made that assumption about you. TYPICAL! MY NAME IS DOCTOR, ENGINEER, DIRECTOR, PROFFESOR Ms judy. i bet you'll be impressed if thats who had his baby. tribalistic c*@t.