Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Landlord Stabs Brother's Wife For Denying Him Sex on: 21-01-2012 09:23 AM
bad landlord,make he go prison
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: DPO Who Killed Protester Has Been Arrested And Detained on: 11-01-2012 01:32 AM
make dem letng die there animal
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wema Bank Building On Fire In Marina Lagos on: 3-01-2012 10:03 PM
una never hear say, boko haram don enter lagos,na dem ooooooooooo
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BOKO HARAM: 40 Illegal Immigrants From Niger Republic Arrested In Lagos on: 3-01-2012 04:35 PM
dem nor be eny niger delta,dem hausa boko haram.gudluck kill dem all abeg
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BOKO HARAM: 40 Illegal Immigrants From Niger Republic Arrested In Lagos on: 3-01-2012 04:32 PM
gudluck,u nor go use ur haed na,this people don enter lagos ooooo.na dem be this boko haram.dem want start 4 lagos na
6  Forum / The Buzz Central / Re: Photo Of Omotola's Daughter - Meraiah Ekehinde on: 8-09-2011 11:07 PM
wetin u wan u use her number do
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: DAMN! Igbo Man Arrested For Beheading His Aunty on: 8-09-2011 11:04 PM
repert every body,bcos the world is coming to and end
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Welcome Home: Saudi Arabia To Deport 1,500 Nigerians on: 31-08-2011 01:43 PM
is bcos our country is not good,that is why dem are trying to meet up
9  Forum / The Buzz Central / Re: Important Wedding Question Skipped @ Mercy Johnson's Wedding on: 31-08-2011 01:28 PM
happy marriage life,im praying 4 u to stay with ur husband
10  Forum / The Buzz Central / Re: Meet The Guests At Mercy Okojie Johnson's Wedding (50 Photos) on: 31-08-2011 01:22 PM
abeg marcy,make ur marriage still last,bcos una artest  nor dey stay 4 husband house..........i dey beg u oooooooo with God name
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bad Girl: Prostitute Arrested For Trying To Burn Down A Church on: 31-08-2011 01:14 PM
the bible say.dow sha not kill
Pages: