Showwwwwwwwwww, na wa oooo, so na surulere pastor E.A Adeboye dey stay now, no be redemption camp again..... and how come pastor was driving and he couldn't take a flight and even at dat how come he was driving all alone........... Up Naija........... i hail una oooooooooo |