CHEI D MAN NA VERY BAD TYPE...IMAGINE E WAN SCORE HATTRICK FOR DT FAMILY, DELIVER US 4RM EVIL O'LORD.DIS IS D SISTER OF INCEST O.....BT ON D CONTRARY HOW DID D MOTHER OPEN HER LEGS FOR HIM,SHE'S VERY VERY IRRESPONSIBLE 4 STOOPIN SO LOW,WT DISRESPECT FOR HER DAUGHTER, D SISTER CAN B FORGIVEN ESPECIALLY IF SHE'S YOUNG....BT IN MA PLACE____ANCESTORS GO STRIKE DT MAMA UNLESS DEM NOR DO NATIVE LAW 4D PIKIN.
WHICH 1B IGBO GIRL ? E GET D GIRL WEY NO LIKE MONEY,UR MAMA SEF LIKE TOO MONEY. U WAN DO ND U NOR WAN SPEND ABI?DT TIME DON PASS O,WAKE UP.....STINGY MAN .
I think she got it all wrong here,there r clothings for every occassion,if u going to club u've clothes for the club,church mosque etc bt this is a pool...der r swim suit dt wont expose ur body like we c every wer,unlike wearing wt we c on dis pix to d pool.pple shd learn to do appropriately
THERE'S NO BIG DEAL IN HOLDING HER BAG IN PUBLIC, UNLESS I DON'T REAALY LIKE HER...BUT IF I LIKE HER I WILL HOLD ANYTHING ANY WHERE FOR HER AS FAR AS ITS NOT DRUGS OR INCRIMINATING .