Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: These 3 Boys Were Caught Trying To Escape From Nigeria on: 2-10-2013 11:29 AM
Na mumu de worry our naija people just bcos one person don try and succeed in getting scholarship.  Dem wan go try their luck. make govt carry dem go lock one place and beat crasy comot 4 there bodi the rest go learn.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: B*R*E*A*K*I*N*G N*E*W*S: SSS re-arrest Kabiru Sokoto on: 10-02-2012 03:57 PM
chinko: i tink dis is not a news we all ave to be happy about seriously speaking catch ole polices boko all of dem dey work 2gether so make ebele dey careful becus all of dem wan spoil him name for histroy make him pray to GOD for wisdom to rule 9ja may de LORD GOD ave mercy on us  Sad
Pages: