Show Posts
Pages:
1  Forum / Health / Re: h.i.v. test cause trouble on: 28-07-2009 07:56 PM
this kain topic strong oooooooooooooooo.make una sort am well no long tin
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: shocking_daddy slept with my..... on: 5-09-2008 11:10 AM
 Grin make una no blame d woman because gbenga is the carbon copy of his dad the woman was tipsy and mr sege came to visit his that night not knowing that gbengas wife swiched off d light and was waiting to give her husband a kind of surprise men d man came in wanted 2 turn on d light and a voice came dont its a surprise mr sege couldnt say a word rather than to taste d abominable and dellicious food.gbenga"s wife even screned like never b4 cos uncle sege enlarge im dick the last time wey im show Yankee Kiss
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: An 84 year-old Nigerian man speaks on having 86 wives and 170 children: on: 5-09-2008 11:02 AM
 ;DNaija una suppose know wetin malam dey do no be say im fine or get okuba for pocket but una suppose know say that tin wey make the man marry 86 wife fit be spiritual reason may be long life or im want be d first in d whole world but i beleive say no be ordinary Hand abi wetin una think?
4  Forum / Relationships & Romance / Re: Whats your favourite love song. on: 15-07-2008 01:38 AM
Quote from: miller4u on 15-07-2008 12:46 AM
keiths ,Baby u no i love
5  Forum / Relationships & Romance / Re: Pain of my life(Very Serious) on: 15-07-2008 01:12 AM
i hope so
6  Forum / Forum Games / Re: DONT SAY "YES" OR "NO" on: 15-07-2008 01:09 AM
y?
7  Forum / Relationships & Romance / Re: Pain of my life(Very Serious) on: 15-07-2008 01:06 AM
its really sad
8  Forum / Relationships & Romance / Re: can u tell me, what is d most stupid things u have done for love on: 15-07-2008 01:02 AM
na wa 4 u o u no dey happy ooo
9  Forum / Relationships & Romance / Re: Pain of my life(Very Serious) on: 15-07-2008 12:58 AM
I lost the the 1st love of my Life 3 years ago Seiyefa Siasia we went to school together we started too young loving and caring for each other but she later gave up d ghost while i was in Germany as a result of Chest pain.sometimes i regret when i think about nigeria"s Doctors
  it hurt but all thesame ADIEU Seiyefa Benedicta Siasia I love u but God loves u more,memories of u ll ever remain green in my Heart
 Miller
10  Forum / Relationships & Romance / Re: Whats your favourite love song. on: 15-07-2008 12:46 AM
keiths ,Baby u no i love
11  Forum / Relationships & Romance / Re: can u tell me, what is d most stupid things u have done for love on: 15-07-2008 12:42 AM
Sexed on d Dancefloor in the midst of crowds,it was shit but she wanted it couldnt help it just had to give it to her untill she she fell down i was sooooooooooooooooo Shyyyyyyyyyyy,but she dont give a damn phyuk
12  Forum / Relationships & Romance / Re: Gay sex.. on: 15-07-2008 12:27 AM

Boy na u dem dey hammer im Hummer abi na u dey Hammer somebody own?
 Boy! make i call u again Boy!! Boy i say u try keep it up ticket to He............fire.abeg complete am










Quote from: Besito on  8-07-2008 07:09 PM
Quote from: donpeddy on  7-07-2008 08:09 AM
why u agree by the way as for me ,i hate gays...if i was opportuned to handle them i will kill them all..........peace

Hmm, some say this about blacks too....  Hate is hate is hate.  Don't be a hata.
Pages: