Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: LOVE? British Girl Kills Herself Because Her Boyfriend Canceled Cinema Date on: 6-01-2012 12:53 AM
haha...mugu...yeye na follow am....nOBody go attend to am for that side cos her case na stupidious one...
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Policemen Protest In Lagos Over Subsidy Removal on: 6-01-2012 12:48 AM
haha y dem no go protest..when nobody gree drive motor or okada....no more checkpoints collection.....see as express road and other commercial road dry....its not suprising if they protest
3  Forum / The Buzz Central / Re: Mnet Nood Brother Africa Open for Registration on: 6-01-2012 12:39 AM
haha...see this people wan use style dey act bf/mojo indirectly....all these girls wey they way wan naked ...make una see opportunity of a life time ohh...yeye Tongue
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Jonathan Ministers Laugh Off Fuel Subsidy Removal Summon (Photos) on: 6-01-2012 12:35 AM
imbeciles fools...how we dey be bothered when monkey they work..these fuking baboons dey smile go bank with large amounts of Naija money....very soon that laff go turn cry....I nor knw if bokoharam blind sef...
5  Forum / The Buzz Central / Re: Fuel Subsidy? P-Square's Peter Okoye Abandon his Lamborghini on: 6-01-2012 12:20 AM
U leave wetin u go talk they yan anoda....although say we dey battle with fuel matter...but dese guys fit buy fuel no mata wat....the problem he has now is where to drive the care...if na lie ask am na only him compound dat car dey move reach e nor dey fall outside him coompund or Naija bad road go thief the bomper or any other thing...infact inflict sickness on the motor.....if to say I knw when this guy wan buy this car I for advise am make him keep the money
6  Forum / The Buzz Central / Re: nollywood actresses expected by fans to get married in 2012 on: 6-01-2012 12:13 AM
I am single oh....and capable of marrting upto 10 wives or more....so let em contact me nw while it last or else ... Cheesy Wink Kiss
7  Forum / The Buzz Central / Re: Too Much Money: Miss NIGERIA, Sylvia Nduka Shows Off Her Louis Vuitton Suitcases on: 6-01-2012 12:03 AM
beautiful ke....my babe na excelente ......anyway flex on oh....
Pages: