Broos eeeh! But you dey craze oo! How u wnt mek dz girl gree for u? If u gv her 99% the remaining 1% na for who? U tik say u get sence baaa? Ok, Try add up the remaining 1 wey u b dey hide for the other babe, and see if she no go dive u na na na. Try aaaam. Ozuoo.
Very stupid boy.... For dz world wey woman full ground die... ok, infact! u kw hw many guyz don phyuk dt ur gal since u kpei? well for ur information, me 2 go follow phyuk her with condom so dt e go pain again, & u go commit another suicid for hell.... Idiot. just Imagine
Marry any of this women, consider yourself a member of the kingdom of hell.... I rather settle down with a poor & respectful lady/woman and live long enof to tell the story den get myself with any of the above and remain under their everlasting oppressive control... Well if husband dey dat easy to get, me dem go buy am since dey get plenty money..