Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria First Lady Makes Another Bad Grammatical blunder on: 25-12-2010 01:30 AM
na whom dem catch 4 thief naim be thief,na true say d poor woman dey break ogor but what about some of una wey dey laugh her nko now?na una dey better?imagine popo2009 sef wey dey laugh our first lady no fit spell among.na wa ooooooooooo. Grin
Pages: