Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Another Assault! Caroline Ekanem Danjuma Renders Gateman Unconscious!!! on: 29-12-2010 08:25 PM
Angry Sad Sad
Quote from: Miller23 on 29-12-2010 08:17 PM
No be this tiny yeye ,poor nobody of a girl wey be  dey try to be Nollywood actress. Anyway na so people dey quick to 4get dem background  once dem don change status. I no kuku blame am if no be the rich old man wey go marry small pikin , put am for house come turn am to rich madam fault. Yeye pickin. If dat man die you go go jail plus all your accomplish.
2  Forum / The Buzz Central / Re: Another Assault! Caroline Ekanem Danjuma Renders Gateman Unconscious!!! on: 29-12-2010 08:17 PM