Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: what makes unilag girls the hotest in all the whole universities in nigeria on: 12-07-2008 03:03 AM
MEENNN......DAY ARE ALL PREETY CUTE......I GBADUN DEM ABEG....
2  Forum / The Buzz Central / Re: why 2face is pregnanting girls on: 12-07-2008 02:36 AM
EHHHH........SO NA WATIN DEY HAPPON B DAT?...SHOO...NA WA O......WELL...NA STAR SO WATIN U EXPECT 4 AM!....MAYB NA KENNY TEACH AM DAT STYLE..TO DEY SLEEP WT ALL EM FANS.......YEYE BOY...
Pages: