na wa for haters o! especially the ladies, una dey wear mini skirt, expose wetin una suppose cover and cover wetin una suppose expose ,dey date different boys , dey commit fornication later abortion and still nothing to show for it. Hell fire na your portion. make una dey there dey hate while she dey make her money dey go.