na god makw we dey thank so tay no body wound and die. i fit be say them see say the that was already to shoot was another extreme laugh bag for viewers, jenifa enemies come wan double am but God don pass dem.
The woman for not do like that because she no say body no be stone and afterall pastor no be God wey no phyuk. the pastor self do bad for divorcing her, if she no gree today she fit gree tomorrow.