Show Posts
|
Pages:
|
5
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: CP disqualifies 2nd class upper holder for speaking bad English |
on: 26-08-2011 08:29 AM
| How good can the CP speak, u learn english in school,u speak in pidgin english wit friends, then u speak in ur local dialect with ur relatives.while in other countries (Western World) they practice and learn one. We make things difficult for self and complain afterwards, graduate in english wey no dey practice am 24/7 wetin u expect, me I dey use pidgin imagine everyone na english no other rubbish language . | | | |