is nigeria happy that chelsea won champions league or we are celebrating a player that has never done us any proud
i hope this is not the other way round in spoiling the public funds again abeg una if una nor se wetin una wan jolly for make u na jolly say nigeria nor fit beat namibia