na wa o,na baba God go have mercy upon u o,bcos i no fit talk.all dis celebrities na money dey make dem date big pple,if geneviv go fit do am n d rest den her own no b new thing again.
na wa o,na baba God go have mercy upon u o,bcos i no fit talk.all dis celebrities na money dey make dem date big pple,if geneviv go fit do am n d rest den her own no b new thing again.
wot abt d idiot nurse,her license 2 b a nurse should be takin away frm her,bco she knw d risk but she syill did it n 2 d father n sons goou 4 dem im happy but i'll be happier if dey do d same tin 2 d nurse.
come o na d ass b d most beautiful or d face? abeg e she no fine pass my mama not 2 talk of myself n even d ass na small she take pass me,make dey go play 4 shit.yeye dey worry dem
yes somtin must be done bcos dis is a clear murder case,dey should ask his friends and d students stayin in d same hostel wit him. May his gentle soul rest in peace n may God give d parents d strenght 2 bear deir lost
dis pple r very stupid,dey r all animals goat,dey don't do tins wit sense now luk d kilin of inocent souls,wot do dey gain n did it change anytin now bcos dier man stil loose. Enough is enough dis hv 2 stop.
na wa o guy u no try infact u dey mad u see y u no fit keep ur tin 2 ur wife alone?wetin dey lack 4 ur wife way u no fit teach her or tel her,u don go find am 4 ur girlfriend anyway as u wicked reach allow ur wife make she born her pikin n don rest small b4 u tel her,u don turn 2 abraham of many nation. DEVIL y u dey tel us wen u dey do d tin we knw yeye :P :P :P :P :P :P :P