
:odid i hear someone mentioned dat those lil jimp bitches were victimz of traffickin?
i no fit shout anyway,, all of those girls even knows the whole ashawo spots in italy and whole europe bf dem even get to europe,,dem dey go ashawo school for dia villa bf they even come over,, all of them get plans more than most of us as in how to make it fast,,most of dem wan even bring dia younger ones... na competition for dem ooh,, abeg jor.....dis is dia normal way of making it,dia aunties dey italo nd spain, same family and stuffs like that...its a tradition for dem.... i still dey walka dey pass sha Bros God bless u 4 dis ur comment......I ve close 2 some of dis bitches.4 dem dis lyk dealing in motocycle spare parts