Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Actress Rejects N90 Million, Shuns Nood Role In Hollywood on: 24-12-2009 01:32 PM
CHEI!!!!!!!!!!!!,dis lady try o!!!.e bi like say her oga get small pepper wey dem dey take dey hold body!!!.he must b proud of her.if na all dis etiti uzo chicks wey dey rub mud 4 our country face 4 here,dem 4 even sleep with dem pikn or papa sef.OMoge, i hail ooo!!!!!!
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another Parcel Bomb Went Off in Lagos Again on: 24-12-2009 01:22 PM
9ja 2 much...e don reach that stage???my fear be say dem just dey terminate innocent citizens.weti go happen 2 all this politicians wey dey carry our money at d xpenc of da poor masses.na PAPA God go see us thru.
Pages: