Show Posts
|
Pages:
|
2
|
Forum / Politics / Re: IG orders arrest of policemen in camouflage |
on: 3-04-2013 11:11 PM
| Abeg make Patrick Obahiagbon talk for this issue since this naija police force no dey hear normal english. Police wey no see money take chop na una say make dem go buy new camouflage. They will definitely recover the cost of these uniforms from bribe. Useless set of animals in camouflage. Mtcheeeeew | | | |