Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: End of the World May 21st: Doomsday 2011 on: 21-05-2011 08:19 PM
I am ready heaven straight


& me 2 ma broda
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A Nigerian Teenager Temidayo was robbed and stab to dead in London on: 15-05-2011 10:07 AM
r.i.p boy
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Na Wao: Nigerians Arrested For N2Bn Fraud In Madrid, Spain on: 15-05-2011 09:52 AM
i dey bow for you guys wey dey arrest.. inshort if you have thier numbers please send am to me make i learn from the masters



true talk bros, i hail 4 dem. dey are great masters


4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Tributes to Osama Bin Laden on: 15-05-2011 09:43 AM
U will die like osama sooner than later


he got like u, na u go die b4 him animal
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Tributes to Osama Bin Laden (Page 2) on: 15-05-2011 09:40 AM
ajani or watin be ur name aji monkey, i want u to go & hit ur head on a wall bcos they killed ur animal bros Osama
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Na Wao: Nigerians Arrested For N2Bn Fraud In Madrid, Spain on: 15-05-2011 09:32 AM
big boys una don fcuk up




broda u too much ooo
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Chei!! Lagos state Deport 3,105 Beggars to there state of origin on: 13-05-2011 08:21 PM
hmmmmmmmmmmm brb ok
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Five People where Arrest over 12-year-old boy killed for rituals on: 13-05-2011 07:36 PM
huh, na wa ooooooo
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NDLEA saves two from death penalty on: 13-05-2011 07:13 PM
GOOD JOB 4 ''NDLEA'' BCOS I CAN SAY THAT THEY GET TOO MUCH LUCK BCOS THEY CATCH THEM IN THERE FATHER'S LAND, BCOS IF SAY NA IF  MALAYSIA THEY CATCH , I DONT THINK THAT THEY WE BE ALIVE AGAIN IN THIS WORLD..I HV LIVE IN MALAYSIA & I KNOW EVEY THING ABOUT THERE LAW'S , SO BRODAS MAKE WE BE CARE IN ANYTHING WE ALL DOING BCOS IFE- ANA -EME ADILI EASY OOO
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 3 kids of same parents drown in Aba church on: 13-05-2011 06:59 PM
NAMETALKAM TALK DEY GOOOOOOOOOO
11  Forum / Sports / Re: SHOCKING!!! No Nigerian In The World's Best 100 Footballers List??? on: 13-05-2011 06:36 PM
@POSTA ''GUY U DEY TALK 2 MUCH OOO & NOW I KNOW DE REASON WHY U DEY TALK 2 MUCH GUY.I THINK NA BCOS UR MOUTH IS 2 MUCH & DAT'S WHY U R ANSWERED NAMETALKAM AS UR NAME OR MAY BE NA PPL START DEY CALL U DIS U NAME ''NAMETALKAM''   BCOS DEY KNOW U VERY WELL &   DAT IS DE REASON WHY U COME HERE DEY FEED NAIJA PPL WITH DIS UR FAKE FAKE NEWS ABI.
Pages: