I can see some haters on here.. most of these ambassadors are doing Nothing .. Why can you just stop talking trash abi he don sack your papa ni ? even if he sack your fada it mean your fada no loyal to his country .. to all oga jona guyz
#Thumb up my guy... the pro is that Jona guys no understand, as dem no comot for naija... na we wey dey abroad dey know as it dey go say those ambassador are useless living things...
