Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 11 Cultists Arrested In LASU After The Latest Gang War [Photos] on: 16-03-2012 07:21 AM
Ahahahha see as den dey shout on dem as if most of dem no be one tin or the oda. Make una no come dey form paparazi here oo abeg. Even most of you guys wey dey make noise fit b Frato. Una no ur self ooo. Girls una boifriend self fit b Frato so make una limit ur noise for here and u girls wey dey into all dis den black bra,pink lady,red rose no una self and conscience go judge u. Am proud of wat i b,Proudly Sailor. Sailing tinzz na mission no b to carry Axe or Gun. phyuk Eiye, phyuk Aiye.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 11 Cultists Arrested In LASU After The Latest Gang War [Photos] on: 16-03-2012 07:04 AM
Don't judge anyone, Even your closest friend can be a Frato and you won't. Most of you girls are cultist. Black bra,Pink ladies Red Rose and so on. Even una boifriend belong. Abegyyy make una no come dey form paparazi here and dey shout on dem. phyuk Eiye, phyuk Aiye. Sailing tinzz on POINT.  Wink Wink Wink Wink Wink
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A boy Kills Friend Over N50 on: 2-08-2011 10:47 AM
Chai!!!This is terrible....Make GOD dey save man for 9ja oooo.
Pages: