
: Dis one no be Edo girls human trafficking to Europe again o, na nigeria na oo, wen i talk b4 say na igbo girls, deltas and yoruba many pass 4 local prostitute some people begin dey complain abt my comment, anyway dis is not time to argue, i no blame our government na their parents i blame, na dem poor na dem go born many children wey dem not go fit carter for begin send dem out at a teenage for odd jobs.