Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Denrele at Behind the scenes of Goldie's new music video on: 5-05-2012 07:59 AM
THIS ONE WEY NO WELL....
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Filipino Rapes, Impregnates 13 years old Girl on: 5-05-2012 07:47 AM
see this idiot philipinos wey dey suffer for here DUBAI, they come be manager for naija, he rape gir carry dollars give her, him papa for come try am for here make them carry go saudi arabia go cut him head. omo make those guys inside ikoyi prison beat am die joor. idiot wey dey beg money here.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What do you think about this picture of G.E.J after d Bomb blast??? on: 2-05-2012 08:20 PM
leave this man person wey no well.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram Releases Video On ThisDay Bombing, Threatens To Attack VOA, Guardian on: 2-05-2012 08:14 PM
make this jonathan strike deal with the americans make them come handle this dirty boko haram, carry them go Gautanamo Bay, the idiot self wey them carry bomb give go commit suicide he they happy drive jeep go blow him papa. he better he die to.
Pages: