Gay Pastor.. abeg, waite first…..bible say, we shuld nt judge any 1….well, I can´t tell u lie…me will judge u….bcs I can´t hold dis any longer……….u b pastor or reggae master pastor which 1? Bcs I nor see d sign of pastor frm u…………..dan sign of Aboki wey dey bang goat..guy u no naaaaaaaaaaaa
which kind story b dis 1 everytime.......if una wan strike make una strike..........nd 2make am dey very gud.............make una nor return again frm d strike........na go better passsssssssssssssssssssss
Celebrity una don com again…. Is Very very very hard 4una 2stay in husband house… after coming frm broken home na, u wan use English deceive d rest woman, say make dem live their husband nd bcom friends 4out side nt enemy abi…….. come on, think abt ur dauta nd stop comparing urself nd deceiving people. Make u kuldown abeg……