Man don suffer.... 2Mumu, plus 1mad nympho....One day the original hussy go miss otapiapia with fufu for the intruder Sckunk....he still de chop pear with his awilo head..... all this trouble ontop of this bonga fish....run...awilo run for your dear life.... Chae there is Godu ooooo
Moneytization na....every venture na gain for Naija...if your inlaw cough...guys are in trouble, so they size from the start... and move as soon as it is not favourable...Guys when you are toasting hungry girl, dont you know that Loaf na sign of love....na goat dey chop flower....our girls na money dem dey chop oooo.