Quote from: banana4good on 7-09-2011 06:57 PM
Tonto Dikeh dont own van vicker any apology ,if they dont wont to feature her in any ghana firm,then let them go ahead ,who cares ,fcuk ghanas ,i hate them now
Na una type dey c bad tin still dey support am.Ghanaians no beg u 2 like dem b4! Dey are well 2 do ppl.Go there n u wont want 2 come bk.4get d fact dat we are nigerians,tonto is a useless actress dat even called her fans modaphyukers.She needs 2 apologise.Lets call a spade a spade!