Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: What do i do? on: 24-10-2011 11:51 PM
my dear, u never talk wetin de hungry u, if u dey pity ur fellow girl, why u de go close to de guy, also, if u want de guy, seriously, make sure u have enough strenght of a woman to hold him on ur side, if not, na u go loose, u see two of una, una problem na lust, one dt guy do eeeehhhh na run he go run try and see
Pages: